everything memes
Special thanks to all those who were with us on Vyral Hub TV 🙏
We don't post excessively explicit or adult content, but viewer discretion is still advised. Posts should not be taken too seriously
We're introducing double captions for some memes, one from myself and the other from another admin, so double the fun! 😁
that maturity never reach my side
you go collect wetin no good on top
since he wants to be going around, beating up helpless old men.. very disgraceful
me and my village people dey compete for who go first destroy my life
na me use my hand run am by myself
sharp, if you gonna lie, at least be very creative
an unfortunate person will soon give you a heartfelt lecture on why your view is bullshit and why you should be ashamed of yourself soon
a nice welcome address
na understand I understand now, but if matter cast any further, the next stage would be to actually do fraud
I now understand the plight of yahoo boys
all na the hustle 'where the money is that is where I'm at'
if everyone looks young, then nobody looks young 🤷
na the only thing wey dey keep guys mellow, if it's no longer affordable everywhere fit burst oo 🧏
e go too bloody
and due to the dust, you fit cover your face on your way to the location
from experience, the demand is usually high around this time due to the cold, y'all are welcome
harmattan season
everywhere red... Nigerian economy no dey look face
Is Nigeria your mate?
pi no be 3.11 oo 😂
he loves argument so much that the given scale can't accommodate him
argument don start be that oo
'our work here is done' 😅
you sef nor try, you for collect the gun and shoot him
'yep' as how, no girl should try this with me
this sounds like what canadian girls can do SMH
let them know
OK I've subscribed and hit the bell button, what now?
finally, we have found the answer to 'what is the purpose of life?'
breakfast can only be delayed, it can never be denied
your honor why you no dey hear word?
be like you'll soon collect oo
Tunde you don't have to push it to the limit
nah, they are tryna catch you if you if you're doing drugs
I say make I inform una
like, it doesn't work that way bro!
Nigerian politician
see pesin wey I bet 5k ontop her head
you sick pervert!
you're disgusting, may God forgive you
FR this is what it feels like
no numbers, just username
how to see if a human wants to be eaten by a lion
anyhow you wan do am, you must just spend
why shouldn't I blow into the straw?
their bad energy too much
When I realized this thing was a lie, walai e pain me 🤧
*in davido's voice: e pain me oo
yo, that one there was a violation
small question wey dem ask, you don scatter the table
you wan catch air? 😂
now he know how nigerians feel
mad event centre, owambe go too lit for this location
ehen nau, the win is not her son's, it's HER win! 🙏😅
he see say nigeria and tinubu don already do him work exceedingly 🤧
na 'DoNotReply' emails I wan dey reply now
anything wey wan xup, make e xup
'alaye na you I dey follow talk'
'A man eats from where he works' 😅
'I just dey test am'
unknown number calling ke, when I'm not expecting a dispatch rider 😏
all these girls are insane
all of dem.... alternative no dey 🤧
wetin been dey worry me that year?
Tinubu brazy gan
"emilokan, emilokan"... see our life now
he don pass the baton give you, you ghas carry on😂
your mission should you choose to accept it
your head go correcti oo, you go never forgeti oo...
dem no dey tell person!
Dear Universe, I am begging you now oo, I will not warn you again
well Sir, based on the fact say I love your daughter very much, I will beat the hell out of you sir
walai he go too collect serious decking
naso my life take dey, I no just like bother people
for this country? you better run
being a nice guy fucks me on a steady
walai, 24/7
you've committed a felony and a hate crime🤦♂️
there's no escape.. baba is surely heading for the gallows
he no know say na tinubu regime we dey
he still thinks it's a joke, he'll be baked just now
a man can make another son, but dem no dey pick AMG for ground
Person dey use my guy take hold body, you say she seems great 😒
why must you involve the innocent animal in this? SMH
small disagreement you don dey insult reach my horse.. why are people like this?
but perhaps.. perhaps, some of you never find your talent because you no get!! 🌚
please go to our home page and click on this bell at the bottom right of the screen, and allow notifications, to get notified of our new posts. We post at most, once per day and we don't spam
Stay close for our next update by turning on notifications