Welcome back to MemeHyve! 😁 XVI

Arrow

you no go believe your eyes

Tip: Copy the URL of the last story you viewed, paste it in your browser and edit the roman figure as appropriate, to view the next story if available 😉 example:  https://memehyve.com/web-stories/memes-episode-viii/ change to:  https://memehyve.com/web-stories/memes-episode-ix/

dem no know say if not for my steeze I dey try maintain, I for dey follow dem find happy christmas

Arrow

you're heading towards serious sapa 😂

baba is driving on bombs 🤧

and forget that lodge you get her for GRA, she go come meet us for trenches

let her know 

na God save you

'your own almost finish just now' 😂

dey enter dem low-key

na why I no wan go hell be this

thank you for your service tho 🤧

if you no deceive these girls you fit no ever get gf at all

my situation must change today one way or the other

a man's gotta do what a man's gotta do

make una help us ask dem oo, who are they dating?

sugar daddies una do this one 🤧

why is that in present tense... God abeg oo

has ke?

make Tpain use this one hold body

equal rights, equal fights

sea pig  😅

but unfortunately, konji no go let you think straight

stay safe guys

why are men like what? I no see anything wrong here 😂

this really happened, I confirmed it 😅

na 3 unit course, make I no take chances 🤧

no stress yourself, if it didn't dey, it didn't dey 

IKR, but I no want make family hear as I dey whine person daughter for phone 🤧

I gotta get outta here 

mask off

to cat or not to cat

so it pets them or what?

fuck do you mean 'without harming them'?

na mumu guys una dey like 😂

I no just like stress

indians will always be indians 😂

wetin you gain if you find wig but hunger eventually off you?

sometimes the memes make themselves

show us your skills

motivational speakers no go show you this one oo

'a lion is fearless, a lion never retreats'

I tire, dem just waste our time

I for don prepare in advance

make my guiding skills for mad pass like this

I no dey feel sorry for you

Sometimes, violence is the only way

why girls like dey ask stupid questions?

how's he supposed to know?

when garri mudu is 1700? I will jump oo🤧

which kind toy be this, even at gun point, I won't 😂

no make satan use you oo

aisha I need you to trust the process

If you want to kill me and you see me working, no wait make I finish.. make I no waste my energy 😅

allow her to put her house in order first

opportunity to get liver problem

Arrow
Arrow

we're still monitoring the situation and will let y'all know if anything changes

normally him suppose just change him name and move on, but dem really need pay for their crimes 😅

the last time I asked what's wrong e las las lead to debit alert

Arrow

Our status doesn't disappear, check all previous updates at your free time. slide up!!

please go to our home page and click on this bell at the bottom right of the screen, and allow notifications, to get notified of our new posts.  We post at most, once per day and we don't spam 

Arrow

That's all for now!! 😉

come back for our next update or turn on notifications