Welcome back to MemeHyve! ๐ LIV
From us all at MemeHyve, Happy Easter!! ๐๐ผ๐๐ผ
MemeHyve.com
MemeHyve.com
physically and spiritually, I guardย
MemeHyve.com
me wey still dey try figure am out
MemeHyve.com
sapa man ๐
MemeHyve.com
the matter never clear
MemeHyve.com
in her defense, make she request pot from waiter dey scrape am on a date?ย
MemeHyve.com
because if dem see how you broke, the see finish go surplus, if dem come see say you no dey suffer, you fit no reach house
too real
MemeHyve.com
the people front and back na senior men, the one for middle fit don buy market
MemeHyve.com
make I go check if funds fit fallout from that way ๐คง
MemeHyve.com
una too like complain joor, na why people no dey help people be this ๐
half bread is better than none and help comes in different shapes and sizesย ๐ค
MemeHyve.com
just because of of 10 years rent wey I dey owe am, people are just too heartless walai ๐คง
MemeHyve.com
MemeHyve.com
na me and otedola be mates
MemeHyve.com
check this out ๐
MemeHyve.com
so judas cash out just N600,000 for wetin him do... devil na bastard aswear ๐ซ
MemeHyve.com
the money no even reach to buy 2006 corrolla talk less of amg, judas too f upย
MemeHyve.com
if no be wickedness, she sef know say the only answer na yansh, where I wan for see four other reasons ๐คง
my own don finish today ๐ซ
MemeHyve.com
you see wetin I dey talk, supposing you first dey type those bet codes wey dem dey give you, e for no be like this ๐
MemeHyve.com
talk otherwise he will have more reasons to cry
MemeHyve.com
MemeHyve.com
MemeHyve.com
all na the hustle ๐
MemeHyve.com
'leaders of tomorrow' still never reach our parents turn, talk more of our turn, ok oo
MemeHyve.com
MemeHyve.com
and also na the mothers/women dey use am pass
MemeHyve.com
on the bright side, when we need a passport, we can just crop out the body and we're good to go ๐
Attenhut!! ๐
MemeHyve.com
I tire oo, make the dead body dey read our convo? ๐
MemeHyve.com
if I give up my seat how we wan come reach the destination? ๐
MemeHyve.com
MemeHyve.com
I swear, the pic mad gan
MemeHyve.com
simple, no come dey tell me happy womb escape day and all that bs
MemeHyve.com
the government and some few very rich people control every single thing you see in the mediaย
know this and know peace
MemeHyve.com
na follow-come samsung charger, its worth dying for ๐
MemeHyve.com
you know how much be original charger?
MemeHyve.com
yes it's true ๐
MemeHyve.com
since you don't want to have any conscience, no problem
MemeHyve.com
the boys must be a source of wealth, anyhow anyway ๐
MemeHyve.com
by the time they spoil you with food and allย
MemeHyve.com
MemeHyve.com
MemeHyve.com
Call Of Diddy Black Oils II
MemeHyve.com
make I admit make mumsy kee me before the sickness wey dey worry me?
doctor, why you no dey code?
MemeHyve.com
'my liege, spare me a morsel, I ain't never chop for days'
MemeHyve.com
more wins to you chris
MemeHyve.com
imagine a hurricane named tinubu.. the destruction go excess ๐ซ
MemeHyve.com
please go to our home page and click on this bell at the bottom right of the screen, and allow notifications, to get notified of our new posts. ย We post at most, once per day and we don't spamย
come back for our next update or turn on notifications